You Dey Prepare For Girl Like Say Governor Dey Come
Geh Geh
Please wait while we load your sound...
Geh Geh
Women
“You dey prepare for girl like say governor dey come. Ordinary girl. Wey some people don push before. Nahim you they prepare like say one big person they come. Leave the room like that sometimes. When she come, tell her make she arrange am. Many of una no sabi all these things. Leave the that room where you want dey dress bed. They clean everywhere. No, sometimes just leave your room like that. When she come tell her howfa abeg help me arrange the room. If she nor agree, tell her make she dey go house.”