Loading
Please wait while we load your sound...
Please wait while we load your sound...
Women, Love
“Woman wey don sleep with more than 25 men in our past life before. Promise you eternal love. Promise you everlasting love. And you believe am? E get one thing wey that woman dey tell you now, wey she never tell her previous partners before. Eh? E get wetin she dey promise you now wey she never promise her previous partners before. Why she no keep those promises to those people? Na you come special now? Because say you go carry her go altar. You carry her go altar, she promise you something, you promise her something, so she so therefore, she go dey faithful to you all her life. Na only you, you go keep, you go keep the to-to for museum, for the museum. They go keep her toto for your, for your museum. Any day you wake up, you go there, you go there. You go dey, you go dey view and toto for your museum.”