01
This Girl Carry Slippers Wey Don Cut Come My House
553•0:11
553
0:11
Women, Insult
“You see wetin I dey talk now, eh? This girl carry slippers wey don cut come my house. I talk say I no wan dey follow poor girls again for my life, but this girl deceive me, no worry. You go regret your life.”