01
Shey Na You Buy Data For Me?
294•0:18
294
0:18
Cruise, Insult
Free for everyone, for personal use. Not sure how to download?
“You dey whine me? Shey na you buy data for me, just dey talk anyhow. With this your post. Na you buy phone for me. Know phone wey I dey use, na 13. 13, you know how much wey dem dey sell am? Fit buy your motor! You dey crase?”