01
Nothing Dey Sweet Me Again
246•0:16
246
0:16
Motivation
Free for everyone, for personal use. Not sure how to download?
“Nothing dey, nothing dey sweet me again. Nothing dey motivate me again, nothing dey inspire me again, nothing dey give me joy again. I just dey weak, I dey very down. Even if you give me one billion like this now, I no fit motivate, I no fit rise because you fit get all this money now, dey fit gun. you down”