01
Na Bad Man I Be
783•0:19
783
0:19
Cruise
Free for everyone, for personal use. Not sure how to download?
“You know, e don get any day for Nigeria. When I tell you say I be good man before, there was no day wey be say me and you dey talk, I con tell you say I be good person. I've never done it in my life. Na bad man I be. Na me supply the nail wey dey say nay Jesus Christ for cross. I don confess, make una come, make una come crucify me.”