01
Mind The Kind Things You Dey Talk About Me
357•0:25
357
0:25
Cruise
Free for everyone, for personal use. Not sure how to download?
“My the kind things wetin una dey talk about me? My the things wey una dey talk about me? I no dey think say I go forget something like that? If you enter my head, if I jam you for real life, I come mistakenly see two by two on side, eh? I go, I go waste am for your full body, I fit waste full two by two for your body, I go waste full two by two for for your body, two minutes, I go ring am for your head. You don see problem before”