01
Menopause Dey Knock For Your Door
70•0:25
70
0:25
Women, Laughter, Insult
Free for everyone, for personal use. Not sure how to download?
“Oh, You dey allow your mirror to deceive you. Mary k, you dey rub pancake Come. You no, you know wetin you do? You know the kind problem wey dey face you so You no know. I know say you no know. My dear, na you are 40 years dey drag wrestle so Two of una dey drag. Menopause dey knock for your door Home, home, home, open. Open, open. I don dey here”