Laughter
“Juju never disappoint you now? You put hope for Juju. Juju eh, if I hold the juju like this I go just blow am you go fall. Juju never disappoint you now?”