01
I'm Not In A Relationship With Anybody
495•0:17
495
0:17
Relationship, Love, Women
Free for everyone, for personal use. Not sure how to download?
“How many years I dey wey una wan put me for relationship by all means, eh Nigerians. I don tell una before say any girl wey una see wey do video with me for this life again. Na my fan she be. I'm not in a relationship with anybody, and I no plan to be in a relationship today, tomorrow or forever.”