01
If You Born Two Children, You Be People Mama
193•0:13
193
0:13
Women, Cruise
Free for everyone, for personal use. Not sure how to download?
“Baby mama na for girl wey get only one pikín. But if you are a girl, you come born two children, you are not a baby mama. You be people mama. Go and meet your children to open a business for you. I say na baby mama I dey find not people mama. Damboroba”