01
I No Wan Learn This Skill
45•0:17
45
0:17
Cruise, Anger
Free for everyone, for personal use. Not sure how to download?
“Omo, I no wan learn this skill wey be like say una wan teach me by all means na shuoo. I no wan learn this skill, Ah ah, stop scrolling and come and learn this skill. You want to buy, come and learn this skill. I no wan learn this skill. Abeg, I go k!ll person ooo, I no wan learn this skill na make una leave me now. Ho.. they tell you say I no get skill. What's wrong with you?”