01
I Go Shoot You Spiritual Bullet
286•0:14
286
0:14
Cruise, Fight, Anger
Free for everyone, for personal use. Not sure how to download?
“I go use my money take oppress you, but I no wan go that way. I wan follow you spiritual way. I go shoot you spiritual bullet. Now you go see wetin your life go be. E don finish for you. You dey follow, you dey follow the wrong person dey play. I tell you say, this man wey you dey follow dey pay na spiritual man. You look down on me.”