01
I Carry Una Problem For Back
281•0:16
281
0:16
Nigeria, Cruise
“All my back don dey pain me. All my back, all my back dey pain me. I carry full state for back. All my back dey pain me. I don get hunck back pain now because of una problem wey i carry for back. I no fit waka well again. You don see problem before. I carry una problem for my back, I no fit walk straight again.”