01
God Abeg, Give Me Money
7•0:42
7
0:42
Money, Prayer
“What is this? Wetin happen if I get money? What happen? If I buy for people na sin? God, I know say even if you dey for market. Noise dey You go dey hear me because I no dey your ear na filter. You go dey hear all your pikin. I no do anything. Even if I do, you dey forgive people. People when commit suicide, you dey forgive them. I never kill anybody. Forgive me, oh forgive me, give me money. God I beg. I beg. I no dey shout. No be say I dey harass you I beg no vex. I beg. I beg. Even if na medium money, make i get I no dey talk about "high". That low, I dey consider am. Medium is fine.”