01
Go And Meet Your Ex-Boyfriend
410•0:22
410
0:22
Women
Free for everyone, for personal use. Not sure how to download?
“E no get any how. That your boyfriend, that your ex-boyfriend, is better than me, go and go meet am. Because if you fit leave, the way dem descibe this one, if e really dey this sweet, you con leave that sweet boy wey sweet finish. Come meet me wey be Ole fowl? heheheheh.. you go ... you leave Agric Fowl, na Ole Fowl you go cry, better big cry nahim you go cry.”