Die For Me! Go And Die For Me
Loading
Please wait while we load your sound...
Please wait while we load your sound...
Cruise, Laughter
“Die for me, why you no die for me, go and die for me. Go die for me na. If you leave me, I go die. Die na, why you no die? You think say I dey stupid abi?”