Any Time I Come Church My Pastor Dey Talk About Thief
Moses Sokoh
Please wait while we load your sound...
Moses Sokoh
Cruise
“Make dem warn my pastor o. No be say when I come church, anytime when I come church, you go de talk about thief story for the bible is not good o. Because, now today na when he preach about the story of the thief. Finish now. And Zaccheus finish now, my mind wan change now, make I no go dey go thief again. I no like am o. If my mind change. Wetin i go do this pastor eh? My mind con change., My mind come dey simple I go come be good person. We talk we do this pastor. Eh? This bad mind when I get say, this wicked bad mind when I wan take dey move things dey operate so, make them leave am for me I beg. No put me in prayer for this side.”