01
A Man Who Can Walk Alone Is A Dangerous Man
279•0:26
279
0:26
Man, Life Advice
“A man who can walk alone is a dangerous man. Bro stay alone. Stay for yourself, be there for yourself. You need yourself more than anybody for dis life. You need to understand say when you dey start your journey, in the beginning, e dey always dey tough. nobody go dey there for you. Life, see, you see dis ting wey dem dey call greatness? Eh? Nobody go dey there for you. Na personal race. You go run tire. Nobody go assist you. Your cross ehh, na only you go carry your cross, na part of the process, na part of life”